Talented stand up commedian from
the south east who's one of the
best comedian in imo state
university goes more creative as he
drops his own lyrics to xbusta's hit
track Chom which has gained
ground in the south east. MC
ASOROCK who said the song will
drop soon. So guys anticipate
CHOM by mc Asorock. See lyrics
below
HOOK: me nd my hommies de shell oh promise say we no go stop ooh(X2)
Me nd my homies de ball ooh na we de shells de follow
CHORUS: we de shell even on a sunny day(CHOM)
Shelly shelly pikin iga'to n'ije shell(CHOM)
Sweet shell ihea dika Imsu shell
Shell into de room my guys re na ralite(she she CHOM)(3times)
VERSE 1: my daddy tell me say boy u be sheller
And if I shell 2 much I go born shell
Military babes hana hala shell sir
Nne ika na amu amu ichoro iwu porn star
The fruit of my labour na 2 shell ooh
To measure my blocos u no need tape oh
De boy de shell 2much like ape oh
Dis shellers be like Doris de go be my scapegoat
And I no de fear 2 face shell
No CD or shellmate na shelling we de shell there
Boy shun I dey shell man
De babes jux de cum like say I dey shell die
And am chilling where my shells de
If I #shell there oboy no be play
Above oda shellers na wer dem de place me
If I no shell u use 10 oda shellers replace me(P ice, Sean Paul, Yellowmouth, Ebgeigwe,chuks,worthy,Ochinawata,Ice candy,prince,jonky, Jaywise)
H O O K
VERSE2: me n my homies de shell oh
Before we shell we go wash dem
De shelling hia no be careless na de reason why in no de shame us
Right nw we shelling 2much even 2shotz no fit reach us
De blokus is getting fat nw odika PVC pipe Eh
We de shell even on a sunny day
Even MOP know say dis one na shellingday
I keep it sheelly sort of lik de shelling crew
I bring de shells home 4 my kongi friends
Shell 4 fm na mc Ominimini de shell dem, best sheller in d galaxy nw ur shelling babe wanna shell me
Yeso, no be say am de best oh, shellers still dey oh, if de shell u na u go shout oh
We dey look 4 nations 2 lend oh, cos we don shell wan die oh, like say we jux de select shells, shell smart bad mouth yes oh
Neverthless, I dey clever shell, nd am never de last so I never reshell , if u re a sheller my homies re de shellest, w'll be shelling de best, w'ill be shelling de best. Yeah
Chorus
Hook
Outro
ASOROCK
No comments:
Post a Comment